Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
You are invited Victor Osimhen 📌❤️
162,822 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

@victorosimhen9 Imagine rapture happen before davido wedding, na heaven we go go do d wedding b dat oo....people like us wey no get invite go get invite las las... Angel Michael wat are u waiting for !!!!🎺🎺🎺🎺

@victorosimhen9 Please like and retweet 🙏

@victorosimhen9 No whine us @thecheffchi Who una invite know themselves and una know whom una invited as well 😂😂😂

@victorosimhen9 If you like no invite me I go come there myself. The H.M.P don't need any invitation

@victorosimhen9 See you tomorrow 🥰

@victorosimhen9 Una no go invite me? Rain go fall ooh 🤣🤣🤣

@victorosimhen9 Abeg invite me too

@victorosimhen9 If dem no invite me and I come wetin go happen🥲

@victorosimhen9 Invite me ooooooo

@victorosimhen9 I misplaced the invitation card you sent me. Will they let me enter ? @thecheffchi


