Loading video...
Video Failed to Load
You are welcome ๐ค
73,154 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

This one is treating panties like they are national treasure๐ญ๐

So make I calm down fold all my clothes like this?

The sound ๐

On top folding of pata, you deh put worship song. There is nothing we cannot see for real

Ahh on top panties๐

We used to fold our pants like this in secondary school. I have since forgotten. Thank you for the reminder

๐๐

The precision on that fold though ๐ฅ This is the kind of organization that restores faith in humanity. Respect ๐ค

Hmm no be small thing.

Girl, your undies big like that of a huge waist๐คง

Absolute disrespect for the song.

O

Very welcome

Just in

Omo, no be pant this brother dey fold so๐ณ Brotherhood can not be proud of you ๐๐

Una Dey do all this things inside relationships

Lori pata

Call my name! I will pack my bag and it will fill everything but once my mum does that then, it will have more space

Dem dey teach girls how to fold pant now

This is giving blue washing the boxer of chimso๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Spending so much time arranging nothing

I sometimes sorry panties ๐ญ๐คฃ๐คฃ theyโll have to sit in some women ass whole day even after the defecated ๐๐

Una dey doo ooh

Who get time

I fit see mutuals here?

Who has the time to do this?๐ค๐

Nawa oo And na man

Oya fold gstring make we see

Make nobody try this thing oo , guy u go do mistake use ur babe pant clean mouth , you go think say na handkerchief

Make e no expand my pant oo My nyash no big

Why you go use gospel song

No for the Nigerians wey I Sabi

Una dey use Christian song dey fold pant? ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Welcome ๐ค




