Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
You can't gaslight shameless men 😂💔💀
56,320 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
38 Yorum

Every young man should be watching this guy skit

Ashawo dey form like GIRLFRIEND 🤣🤣

Are you not a professional in your field 😂

But on a noms she supposed tell am before she go wear em Pollo now anything big dey there ,my type be saying if you no tell me do something you go refund am no no jokes this life na discipline

Which orientation hooks dey attend again na Rukky 😂. See as I dey laugh dey use style touch my neighbour bress 😂

@The_Golden_Pen_ Una dey do things o 💀😂😂

😂

You Picked me from the street🙄 Rukky:And So, Are you not a professional in your field🤭. Me:If you know. You are living Legend🙌

I dey wait for the day wey these girls go gather beat Rukky

Rule number 1 don't touch rukky polo, Number 2 don't collect rukky money and said I will not do again Number 3 and not the last don't eat rukky food and refuse to do 🤣🤣

Very shameless fr

Na real shameless man 😂

You can't shame the shameless

Person wey lack shame

.

.

Ashawo don't dey forget her place

@table_shaker_ Na really ADAMS 🤣🤣🤣

They no de use rukky oo

Rukki na the next level of Geh Geh... Geh Geh dey talk about am, Rukki dey act on am

Unprofessional ashawo lol 😆 😂

U dey learn

This guy be werey I swear

Rukky and problem 😂

"Are you not a professional?" 🤣🤣

This guy no go get girl knack ooo if he continue dey stress these girls 😂😂😂😂 He’s very strict 😂😂

Make we no lie she’s not professional

At all

That was so unprofessional of her 😂

Rukky is shameless

Walahi lol

Orientation keh 😏🤣😂😭🤣🤣 Rukky na mad man ooo 🤣😂

Walahi 😂😂😂

U no check weather ur perfume no follow her go

Walaha 😂

Gehgeh de learn work for where Rukky de no worry 😂

lol 😂

Gaslight rukky ke
Benzer Videolar
Sensitive content
Men will humble you by force 😂😂😂💔
komugisha Peace
1,147,407 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Lip needs some fucking pvssy 😂💀 🎬 TV series Shameless
Debbie
358,198 görüntüleme • 7 ay önce
