Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

You deserve the world baby ❤️

724,592 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Rez lit™🇨🇭🥶©
Rez lit™🇨🇭🥶©11 месяцев назад

Know the part of the world wey you go give her oo, nor near my village💪🏼

Фото профиля OLIVER🪖
OLIVER🪖11 месяцев назад

What if she first say no and para for him for the first car, Naso she go lose the Benz 😂😂

Фото профиля Uncle G
Uncle G11 месяцев назад

Nigeria dey spoil you dey buy car for woman

Фото профиля RUTH 🇨🇦
RUTH 🇨🇦11 месяцев назад

When una go marry?

Фото профиля Quantum
Quantum11 месяцев назад

Just imagine say she talk say you got me a Toyota Camry god forbid chop your car 😂 😂 watin for sup

Фото профиля OG_Takes💙❤️
OG_Takes💙❤️11 месяцев назад

Every other things in this video was amazing. But wetin be this, if dem pack u join m@d people nw hw u wan take explain urself

Фото профиля Osinachi
Osinachi11 месяцев назад

Make una marry each other ooo... I no wan hear say catapila no turn butterfly again ooo

Фото профиля Mr Akoto Asare
Mr Akoto Asare11 месяцев назад

Look at how she was appreciative of the first one! You won in life Fr Bro❤️. She indeed deserves it all man!

Фото профиля MOLDEE
MOLDEE11 месяцев назад

Na skit ?

Фото профиля king kenny Lion (Àgú) 🗯🌎🤴🏼
king kenny Lion (Àgú) 🗯🌎🤴🏼11 месяцев назад

She no kiss am for the corolla, nah for Benz she comes kiss am, we see that one o. Because of camera she no para, i that shit.

Фото профиля kelly
kelly11 месяцев назад

Geh geh dey studio dey cook stupid financial advice now🤣🤣

Фото профиля PR♡XY💥🦔
PR♡XY💥🦔11 месяцев назад

If like give am heaven she still cheat on you if person promise to carry am to go to see God.

Фото профиля ꧁𝒫𝒽𝒶𝓃𝓉𝑜𝓂 HΛVIΣ꧂
꧁𝒫𝒽𝒶𝓃𝓉𝑜𝓂 HΛVIΣ꧂11 месяцев назад

Me packing up and moving to Mars because she deserves the world

Фото профиля Mathew | 3K → ∞
Mathew | 3K → ∞11 месяцев назад

I think say na skit I deh watch till I reach the end. Wow wow 🤯

Фото профиля H46EE6
H46EE611 месяцев назад

Who be this one ? 😒

Фото профиля Telvin Tim ティム 💙
Telvin Tim ティム 💙11 месяцев назад

when e reach your turn, buy him boxers, you hear

Фото профиля IED GHOST👿 🇲🇦 🇳🇬
IED GHOST👿 🇲🇦 🇳🇬11 месяцев назад

Wetin Jamesbrown brother dey do?

Фото профиля Jorsh
Jorsh11 месяцев назад

Drive the GLE to the next location please

Фото профиля Charles Innocent.
Charles Innocent.11 месяцев назад

The fact that she was so excited at the first small car shows she's a good gal. Lot of gals of today dating celebrities want to be gifted big cars, but she was even more happy when she saw the small car than when she saw the big one. Abeg is the small car for sale? I want 2 buy.

Фото профиля Nerdy Canadian 🇨🇦
Nerdy Canadian 🇨🇦11 месяцев назад

Na man wey truly love you go buy you Toyota Corolla. Trust me. Him no wan make you suffer 😁

Фото профиля Huncho 💔
Huncho 💔11 месяцев назад

This one wey all man dey promise babe the world, how Una plan share am

Фото профиля Ăndre 🦅
Ăndre 🦅11 месяцев назад

See dat mecedes back bruh 🥹🫡

Фото профиля SIMPLE AND SHORT
SIMPLE AND SHORT11 месяцев назад

Boss I no need world na #500k😭😭😭😭

Фото профиля £. 🥷🏿 ✪
£. 🥷🏿 ✪11 месяцев назад

I don first settle for that camry, happy for her cause na 20mil before I see gle 😭 does that mean I settle for less?

Фото профиля Jojo
Jojo11 месяцев назад

Wait i think say na skit o

Фото профиля Mickey Nelly 🌴🫟
Mickey Nelly 🌴🫟11 месяцев назад

Una just dey pressure Wizkid anyhow 😹😭💔

Фото профиля Dr Farouk
Dr Farouk11 месяцев назад

Congratulations to her 🎉🎉🎉

Фото профиля Jose Paulson
Jose Paulson11 месяцев назад

Make una they cover those cleavages/nri nwa abeg ooo

Фото профиля poor baby💛
poor baby💛11 месяцев назад

Make una sha dey specific about the part of the world where una woman deserve ooh, I know no how much you get way you dey tell woman say she deserves the whole world🤣😂😂

Фото профиля Richkid
Richkid11 месяцев назад

I first think say na the first one 😂😂

Фото профиля Khojo Dariel
Khojo Dariel11 месяцев назад

If every body baeb deserves the world then wheee will we the single once be

Фото профиля unc ayo 🫟
unc ayo 🫟11 месяцев назад

that first girl in black na guy? 🌚

Фото профиля Cleverboy 👿
Cleverboy 👿11 месяцев назад

Wetin be this 😹😹🤲🤲

Фото профиля Lola🌻🌻🌻🟥
Lola🌻🌻🌻🟥11 месяцев назад

😻😻

Похожие видео