Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
You dey whine? 😂😂
105,517 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 85

I first think say na codeine

😂

Mutuals Ski ?

U can add chicken if u like..if there’s no ice or cold water the garri is dead.

Everything she’s doing can be summarize into 3 words 👇

Nepo babies wan pressure us! Same garri way I soak today ! When I heard wash your garri 😭

Na as she begin fry am I just know say diswan wan commit abomination 😂

Real Og like those that went to boarding school knows that we dont rinse Garri 😂😂😂

Rinsing it will reduce the garri by 20% at least

I know right 😂😂😂

I bin dey watch the video without sound but immediately I see that guy 😂😂😂

Do they rinse garri? 😂

When I dey find wetin go enter my belle asap 😂

Time wey she take do this video, I don soak two rounds

@Pelozz2 😂😂😂 swears

@gtagmemes 😂😂

If you have to fry, wash, add milk and flavor to your garri before drinking, then you don't really like garri. Just go and drink your cornflakes. Stop forcing yourself.

All these LinkedIn "chefs" 🤦

Na dem

@EmmieBiggie Guy wat😂😂😭

@thatguynobbel @EmmieBiggie Packaging

She dey use English soak garri?

Professional garri soaker no dey talk sef till everything don enter belle

You no understand

You just know this one doesn't drink garri for survival,na for fun Cause why I wan use gas begin fry garri for soaking? Or begin dey source flavours? Hunger go done fess wound you before u fry the garri finish sef

Shey first start with wasting or gas on top garri

@0Genes1s Garri wey no need gas 😭😩😂

@0Genes1s Iswr

"professional garri soaker" pesin wey God go punish

@Anene_CFC Justice for garri

Kuku dryclean the Gaari na😂😂😂

Iswr na hypo remain wey e no add 😂

😂😂😂😂

There is nothing wrong as long as she eat it alone

Na people wey deh stay around her to suffer am

As soon as she put the garri for pot i just know say she no know anything about garri. Prof wen no even understand garri . Everything from the start to the finish is just wrong. I no know if nah the title or nah the fact say she dey harass the garri nah dey vex me. 😒🙄

Everything about am just deh annoying

I dey tell u bro. The video just dey vex me. Imagine calling urself the pro, wen u be noob. Anything u decide to do with any other food, just do am but no carry nonsense play near garri bcos nah those things dey annoy me pass.

My jaw was on the floor until the guy showed up

Walai 😂

@_simplyoasis Milk and salt? 😭

@_simplyoasis 💀

My heart just Mak Gbigbi😢

If garri could speak, e for para for her

No be lie 😒 Which kind pattern be that 😄

As she fry am I don know say you no serious

She come deh pour chemicals like say na zobo

she won bake the garri or she won drink am

This is what happens when rich kids try to pretend they’re one of us

Lol 😂 the babe dey mental.

Dem suppose sue her for defamation of Garri

Finally someone that rinses garri like me on the internet 💪🏿💪🏿

E nor dey normal to do 😒

😂😂😂 I don’t like feeling the chaff when drinking garri

Those chaff are rich in protein. It gives you the sensation of chewing something while drinking it

Na why floating berries dey na 😂

People that add salt to garri, pls what's your problem?

They’re drinking fake garri so they don’t feel the original sour taste

That much milk 😆 If you are her bf just dy wear mask throughout that day.

If no be orisirisi, what business does milk have with garri? Na tea?

Until una let T pain banned garri again 😥🤣😹

God forbid bad thing

😂😂😂 I just knew there was something off

Everything was off till the black guy with no light in his community took over

😭😂 'with no light in his community' that's too much details 😂😂

innocent Garri

She just dey maltreat the poor garri

Omo ehhhn

Before I do all this method I don belle full 😭💔

She don smoke

Expired scottish

If i get those Money for those ingredients no be garri i go drink

Make person dey wear garri makeup

She want whine the culture ke

Dem no born her well

For this ekpoma wey we dey so shuuu 😂😂😂

She fall my hands big time

This video, e no just normal 😆

She commit too many offense for one short skit

Wetin day occur for here guy garri again

@EVincent79912 If e reach your turn, post fried rice 😒

@jeffpaynz You go dey fry garri because e dey exposed ke🤣

She lost it when she put it in the pan.

@KhalifaOfWeb3 She lost it when she opened her camera. If care is not taken, she fit still lose her mynd

😭😭😭😭
