Loading video...
Video Failed to Load
You go Dey trust Sango Otta babe?? Oya nah ๐๐๐๐๐
93,023 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
12 Comments

Nah those Oba Solomon voice overs dey make me laugh pass, did a lot of justice to the video๐คฃ๐๐

๐บ๐ธ One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? ๐ชTough T's Here:

As that guy dey shout โour wifeโ my head dey spark and at the same time i dey burst laugh ๐ ๐คฃ๐คฃ๐๐

Our wife ofo, person wey dem suppose beat!!๐

Awon ashiere meji...... Ni sango ota yii nooo๐๐๐

Lemaoo, you dey para o

Stevo na werey our wife bawo ๐

Nah that thing dey pain me pass

The ending from that lady is like stray bullet.... Omo I fit love again for my life

He hit the guy

This werey just dey shout our wife ๐๐๐๐

Del suppose give am one ifoti ๐
Related Videos
Sensitive content
รmรณ na to go burn the house ooo๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
ariyibifocus
74,304 views โข 1 year ago
