Loading video...
Video Failed to Load
You go still press money 🫵
11 Comments

Back when I was in Uyo, while driving to school with my friend This warden stopped us and asked for insurance papers😹 E come confuse me because I didn’t renew My friend dragged 1k and gave her she said we can be going Na only for naija😹😹😹💯

Stop losing money in crypto. Get the latest breaking crypto news as it happens 🤌

At least 10bay go drop 😂😂😂😂

Niaja police ehn😹😹

If u like you peel 300 coconut, 10k must drop there!

Guy follow back na. You no be Ronaldo o

Police and sense 🫲…………🫱 every young boy with nice car na their oga once they don’t see anything to hold you down! Look how they’re cheering him up abandoning their duties.

Time go come for us all E just be time

🤣🤣🤣

Him no go press keh Him go press money for the video wey dem dey do

Cash or pos
