Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
You go tear ACL
824,291 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Fabzvor 1 Jahr
Don’t set up Odumodu.. Asake fit vex sign am for Giran Republic today and buy out his Native records contract.

AYANFEvor 1 Jahr
Joor nau 😂😂😂😂

May Jay ❤️vor 1 Jahr
Asake go collect him dagger, dagger the werey wey sing Derica rice

AYANFEvor 1 Jahr
Joor na 😭😭😭😂😂

ayobamivor 1 Jahr
Feels like Baddo’s writing

AYANFEvor 1 Jahr
Co written by BADDO

Reymon🪖🪖vor 1 Jahr
Na i go dagger ram full dat guy head

AYANFEvor 1 Jahr
He no sabi at all

Ademolavor 1 Jahr
Chully wan pai big Kala 🤣🤣

AYANFEvor 1 Jahr
Big Kala Dey talk too much 😂😂
