Loading video...
Video Failed to Load
You guys are always funny 😂
18,007 views • 2 months ago •via X (Twitter)
43 Comments

😂😂😂this your una Dey crase ehn

You fear Abi you no fear

I fear o😂😂😂😂

This can't be you I swear . I love the way the lady talks with her nose

What do you actually want to pick from that hair.

Don’t mind them my neighbor 😂 make person come de question me because I de stay Ikorodu.. it doesn’t fit my personality… as if na dem go pay my rent for Lekki for me😂💔bunch of idiots..

😂 leave them Na them Dey push people

Don't mind them. Let the Ikorodu residents breathe abeg. Continue to live above your means all beacuse you want to stay on the Island. You will cry

People just think because you live in a certain place then automatically you should speak in some way. Everybody no be tout na😭

@Hybrid_Ola I wan see your natural pictures without Snapchat

Go to my page and type 30BG There’s a video

I mean natural camera without edit

Keep digging As na my natural face wan pay your next bill

Smile 😁 are we fighting

@Hybrid_Ola

@lhucaxx02 @Hybrid_Ola Lol 😂

@Hybrid_Ola she no dey ever get light for her areana….. if na to bant person story now .. she be numb 1 for amebo 😂😂😂😂

Fine girl abeg how much be sef con for ikorudu now,na ikorudu be the deal now leave all this people

Yes we know but you still dey form accent 🤘🤘🤪🤪

Don’t mind them mommy I love your accent

No mind dem, they think say na non living things dey live for IKD.😂

Them no know say you get younger people to train for school

You no still get light ke 😭😂 Wetin you dey use all money wey you pack for this App do?

😂

I like as him put am for where she belongs 😂

Funny keh Like how dey funny 🤣

@notyur_regulah 😹

Ehn leave the hair na 😂😂😂

They want you to be speaking like that ugly onigbo guy

you no come get light

😂

You too Dey explain 😂 Always resist the urge to shalaye😂

Stop forming English

So you really no Dey get light o😭😭

😂 my 24 hours light no Dey shake

Naso 😂

🤣🤣😂🤣

Make una leave our Vampz for us ooo

Omo, na ibeshe girls, Elepe or First gate girls get this kind accent for ikd 😂

whats wrong with the way she speaks tho?

How e want make you Dey talk 😂

Wetin do ikorodu abeg What exactly??

😭🤣🤣🤣
