Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
You guyssss😭😭😭
100,871 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

The goat dey sing kelebu sef 😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Na who sabi you go kpai you😂😂😂 Which type delulu be this

I just saw it now now, na that kelebu part dey k!ll meee.😭😭😭😭

When he started singing Kelebu, I cried 😭😭😭😭 Video call keh 😂😂

he is in spain but the s is silent yunno🤣

Dem go run your sis local celeb 😂😂😭

If I catch that person wey Dey sing kelebu kelebu make Police help me touch am 😂😂

“Kelebu Kelebu ahh ahh ahh Yeahh, this is Rema” the person whey do the VN dun fraaaah 😭

Kaiii If this girl figure later she suppose go end her aunt

@MokejiB The funniest thing on the internet today Na once demand for video call Na their friends go sha suffer am sha

But she’s talking to Rema, why’re you guys laughing

This Guy get mind sing kelebu 😂😂😂😂

the mumu still say kelebu 😭

This is how my older cousins used to lie to me 💀

This one na oshodi rema

Na kelebu part off me 😭😭😭😭

I no blame the girl, na the werey wey dey reply with song 😂

wetin be this lawd🤣🤣🤣🤣🤣

I dey find pikin wey I go deceive like this😭

Na the rema mumu pass 😂😂😂😂”listen to dis”

Lost it when he started singing 🤣🤣😭

😂😂😂😂😂

@NobunagaTimi This guy useless 😭

🤣🤣🤣🤣 the guy Na fool

They must not find out please 😂😂😂😂

Rema dey talk yaaga ke 😂😂

Did he just sing “kelebu kelebu kelebu”😭😭

Please the laughs at intervals is killing me 😭😭🤣

You see why celeb boys Dey chop all this oyibo

logged out when i heard rema's first reply 🤣🤣

The Kelebu took me out 😂😂😭😭

he will go to school and tell his friebds he spoke to rema and they will call him a lair 😭😭😂

kids...😂😂😂 i miss being a kid mheen

😭😭😭😭😭
Benzer Videolar
Sensitive content
Guyssss Kcs clip 😳!!!! This is embarrassing af 😭😭
GetUpdated
1,134,066 görüntüleme • 3 ay önce
