Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
You just have to love Davido😂❤️
28 Yorum

My love for 001 the overflow 🔥🔥

This guy like food😂😂❤️

Nah Koko yarn o

People who no love OBO go kpai 3AM 💯😂

He just the flex anyhow

001

Him go fit finish that food so

My love for him is greater than HIV

I no go love am na by force

That money davido give you never expire

For all reason

Man is always eating or shopping

Just why 😭

I swear 😆😁😂 if you no love Davido just go dle

Zlatan too funny 😂😂

❤️❤️❤️

No DAVIDO no HIT oh 😂

🫱🏻🫲🏽❤️ Nah by force?

Fb active

💔💔💔😪

Ommor this life ehhh ,see zlatan person wey get Lamborghini,Chevrolet, g wagon e.t.c still dey tap Rolls-Royce top won tap blessing ,,men can never be contended with wat they have

Honestly

David 😩❤️ Music aside This egbon make me love money God I still dey Akure oo 🤦 abeg

If na me get obo type of money I for don buy Grammy awards no as me how

Na comedian

David 💜

I love am die

Zanku tap blessings
