Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
You just said steeze? 😭
60 Yorum

This guy is always horny 😂😂😂😂 see him here

😭

🤣🤣

Bro said streeze

😭🤦🏾♂️

Zero level

@Wizzy_babie Asin 😭🤦🏾♂️

What’s this doggy behavior? David is a true bingo.

😹

Horny bastard😂

@_afunimawobe 😭😹

When some one is not prostitute,if any man try this with me I will end the relationship

Smh 🤦🏾♂️

Wetin be this video 😭😭

@__DeeeCR7 😭😹

Una help them compile am😭😂😂

This guy no get control 😂

How Many times this guy don embarassing chioma so?😭

😭🤦🏾♂️

😭

Mr steeze 😂😂

@MrSosabillz DOG🤣🤣🤣

@MrSosabillz 😭😭

With all these nonsense wey hin dey do he go still cheat

😭

That guy na eranko very useless guy 😞

😭😹

e useless gan😭

😭

This things suppose be AI but your idolo can’t deny it. Chioma really settle for money and weak ooo

He's so thirsty wtf😂😂😂💔

Wetin una de doooo 😂😂💔

😭😹

😂

😭😹

Acting like he’s obsessed online but offline e de cheat like maddd

😂😂😂😂😂

😹😭😭

Na why ur fav marry old woman wey yansh strong anyhow

Na why your fav dey behave like dog everywhere him go

See this imbecile🤣 with your face like wall gecko Cry for me jorrrr🪣

@biigkos1 He say yansh wey strong…shey you or your fav don press am before? Big Wiz is Wiser than your pussy boy fav

@biigkos1 “big wiz is wiser than your fav” Ogun kill u and wizmid If he truly wise we for de see am for him tweets!!! Your fav wey de quite make them nor know say him foolish

The spanking looks so painful fr

Pussy nigga big wiz is right 😂😂

Osas life don spoil finish

😹😭

Imagine 😢

Na this guy be pussy boy no be Burna….I love Wiz and Burna. Big Wiz abeg call this guy pussy boy make him rest 😭😭😂

😂😂😂😂

He just they treat the wife like OS wey he wan rush chop clean mouth.

Foooling steez

😭🤦🏾♂️

Nasty disgusting animal turning his wife to a sex object filming it in every angle 🤮

She is even irritated by them all 😂

Na once I shout “chai” 🤣🤣

😭😹

😂😂

😹😹

Konji always catch am 😂
