Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
You no fit spend 10k for here make your belle no full
39,420 просмотров • 23 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Reason I won’t be bothering myself to come here!! Imma used that 10k cook exactly this in my house

The treatment way them dey always give me dey always burst my brain them fit pack 30 meats and pomo inside another plate I go chop the one I want and return the rest 🤣🤣🤣

You be Hyena...? Oga 1,750...

I don learn my lesson even if I fit afford anything I wan Dey cook now. Food poisoning is real.

Person wey chop sportybet 10k no know wetin God do am

Na ponmo go belle full me ?

10k ke abi 4k

I miss eating this kind of food

Other countries are making use of these animal skins to make shoes, bags and other products. My African people will consume all that into their stomach and come to social media and talk rubbish for nothing 😳🤐. Hmm black man 🤐

That massive pot of fiery meat and stew being stirred with Olympic level commitment proves spending 10k Naira buys both dinner and an inevitable food coma. Leaving hungry would require either a tapeworm or a serious death wish. The woman conducts a symphony of spice and protein with her giant ladle. Economically brilliant, gastronomically dangerous and culturally iconic. My intellect applauds the value while my stomach files for asylum in Lagos immediately. 😀

Guy carry 3k

Omo na lie ooo.. Though true for some places.. I know one place for around Akowonjo Road, so o to be precise. Na this kind setting, but u no go belleful at all

Those meat don reach to do wedding 😂

@MESIGO422 Send 10k make I go jolly for here ooh

10k ti wa poju

E no go better for "can i have the menu resturant"...lol

10k bawo

You no go belleful anything street foods na expensive shit now.

10k no too much?

with 5k you go belleful for here

10k nkwanu You won pay for others people's food?

Ajehhh🥲

I swear down bro ...wetin I wan chop

Why can't she cover her hair

Where's her hairnet?

Bring that 10k pot go full for house 😂😂

No be when I order only Amala without meat

No be small talent she get o. None of the assorted fall broooo.

10k worth of meal? What are you pls?

🤮

Lesser than 10k and you'll be satisfied not okay

You won chop die?
Похожие видео
“You fit dey with Wizkid make you no still blow.” — Hotkeed
RUTH 🇨🇦
63,202 просмотров • 1 месяц назад
