Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
You no go fade away ke 😂😭
21,420 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
38 Yorum

You wan set standards were you no even fit afford

@the_on_serious You understand

This is content🤣 the girl sef na werey which 1 come be your fading away

Him even Dey waste time I for done disappear since

I don fade away since

if i run make i bend

😂😂

Hang on, some women get entitlement reach like this ? 😏🥹

I swear bro

Make she deh play.

Why are you fading away 😂😂

“What’s up with the fading, are you okay? Yeah, I’m okay” 30 seconds later :

Jesus O! My body dey shake I dey fade away 🤣

Haha 😂 And Away He Flew 😂

Bro I never see anything funny reach this in this year 🤣🥲😂😂😂

😹😹😭

I for sure know say Egbon start dey calmly sing "they wayy The mirage is awayy Everything, U thought u knew today, When d day fades to faaaadeee away yy" by our Honourable BRYMO for him mendula 😂 😂 😂 😂

If e reach your turn, no fade away

Bro decided to disfarahan with those hefty bills 😂💔

Dem no dey tell person 🤣🤣🤣

You're fading away, are you okay? 😭🫵🏽

The song at the end 😂

If e reach your turn no fade

😂😂

😂😂😂

Lol

QS I Dey watch I be wan ask why this Dey guy Dey light mode 😂

😂😂😂😂😂

😆 😂 can’t help it I just burst laugh as the guy Dey fade. I go vanish aje 😆

Sope otilo

Its okay

My gee, fade away oo🤣

@jimhighke

This song will always make me laugh every time it plays. Old days

Na once he hear 90m largest part of him fade 😂😂😂🤣😁🤣

You wan put slim talker for talk abi … you go cry no worry

😂😂😂

My God😭😂😂😂😂🙄
