Loading video...
Video Failed to Load
You people will not believe what I saw 😭😭
51 Comments

Omo na bunker them carry you go 😭

Na underground 😭😭😭

House hunting don carry you enter refugee camp 😂

Brooooooo I don tire I swear 😭😭😭

Na Sabinus be your agent?

Okay this is funny 😭😭😂😂

😂😂😂

Your first night, you go first sick

😭😭😭

😭😭😭😭😭 “make sense make sense”

I dey stroke the agent ego, na old man 😭😭

🤣🤣🤣 person say you go dey shit on higher grounds 😭

😭😭🤣🤣🤣

Na real mini 😭😭😭😭

guyyyyyy the agent hit him head, that’s how small it is, house wey I dey bend enter 😭😭😭

You tell am say you dey find house to renovate?😂

😭😭😭😭

@__scholes Una dey really suffer for that Lagos cos what in the god forsaken toilet is that. ?

If you tell people not living in Lagos this, they would think you’re caping😭😂

1.7m?? Please what's the location

Surulere

No wonder

no worry you no fit see house if na lagos

Did I hear you say 1. ??

1.7 bro, per annum

Be like world war 2 bunker

See that Elevated throne room 😅😅

I will have to climb stairs before I poo?🤣🤣🤣

@yemoyanky the toilet na highest in d room🤣

Guy na underground you wan dey stay ? 😭😭😭

Imagine you dey rush to shit, you con slip for that oke arafa😭😂 House agents are wildly mad

Na Oworoshoki this house Dey?

Surulere

Lmaooo. Visited one with similar toilet in Oworoshoki one time.

@soladaloris Make sense make sense. Naija humor when u know u not returning back😂

You suppose beat the agent as you dey come out 😀😀😀😆😆

Thats how they showed me a house under staircase. You have to bend to use all the doors Imagine a 5:3 person bending to enter her house. When I no be native doctor

“Make sense make sense” 🫵🏽

I shall know say I don see that toilet seat before. ⛳️

@SosaOfTogo Omo na bunker them carry my guy😂😂😂

@Boy_TwiTwi Bro see😭😭 Dem hang your to!let

@OneZeddicus Wetin be that ‘make sense make sense’ I hear for the end of the video? 😂

@freelloyyd You suppose use police arrest am

Was the house built for dwarves😭😂

that house go sink as you dey sleep one day 😂

@freelloyyd Toilet ❌ Throne ✅

Wetin be this?😭😭

Mini 2 Bedroom 😭😭😭

It’s truly mini

This traumatized me ngl

@vinicius_snrr Whay is that toilet 😭
Related Videos
I CANNOT BELIEVE THIS HAPPENED TO ME 😭😭😭 I SAW SEVENTEEN 😭😭😭😭😭
litong carat
79,064 views • 3 years ago
