Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
YOU READY FOR THE NEXT SINGLE? OFFA ME FT. ??? 5️⃣
11 Kommentare

🦋still prettyvor 1 Jahr
omo thank God almighty for Wizkid. na wetin we go dey hear if Wiz no dey be this? oluwa shanu😭😭😭

Cmetu 🇳🇬🇯🇵🍀vor 1 Jahr
Na only gbedu full your body.. 🔥🔥 Baddest

Damilola🌺vor 1 Jahr
song of the year, my God OBO too good🔥🔥🔥🔥🔥

Solar Heavyvor 1 Jahr
whoa have you heard this yet?

your girlfriend ❤vor 1 Jahr
You should retire bro

𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 🦉vor 1 Jahr
1 more before album? Get in jor I hope this one is with Victony 🔥🔥😂

Big Kellyvor 1 Jahr
Bro you wan drop another poison again ? na you drop AWUKE e flop 😭 you drop funds e flop 😭 you drop still be there e flop 😭....you just de give us poison to listen back to back 🤣🤣🤣🤣

𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 1 Jahr
Yessssssss,the whole world is readyyyyyyyyyy😍😍 this should be the one ft Omah lay I guess

RITO😈vor 1 Jahr
Make una give me front sit 5️⃣🔥🔥🔥🔥

𝓔𝓵 𝓱𝓾𝓷𝓬𝓱𝓸 🥷🦅vor 1 Jahr
OBO you wan kill us with mid? 😭😭😭

Ọmọ Akinvor 1 Jahr
bro, until we gather beat you before you retire?
