正在加载视频...
视频加载失败
You really think they’re following the bus
10 条评论

Gilmore🇳🇬 🇬🇧1 年前
Anything for that paragà funds 🤣🤣🤣🤣

𝐏𝐚𝐝𝐫𝐞 🧸✰1 年前
It’s hard choosing the top skit maker between you and Dezny 😂❤️

samuel1 年前
This part too accurate and dem no dey ever use the money do better thing😂😂😭

Alaya Kamal1 年前
If motor never full, no pay. Else you go sleep there if motor no quick full cos that money no go comot for him hand again 😂

✞1 年前
Make dem just take Paraga, nothing concern dem again 🤣😭

MIDΞ (evm/acc)1 年前
This guy don experience everything 😂😂

big dele ✰1 年前
You don hack this skit thing😭

21 Chapo1 年前
If no be paraga and baba ijebu e never complete 😭😂😂

🦋Amahkar🤎1 年前
Which one be Ajah, Lakowe, Iyana Ipaja? Howwww?🤣🤣🤣

B$BAB¥✞ 🚀1 年前
Nah this place funny pass 90 million 😂

