Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
You said I should enter inside, so here we go 😂🤞
1,594,844 görüntüleme • 16 saat önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Put am on the road make i see something

Okay 😂

Bro you fit scatter relationship 😭

Why were you off your slippers?

Omo Ai pass Ai oo 😳😳

This is not how the door was done it fleet up

Nope do your researchs

It’s simply by making a video with a real car then use an Ai tools to change the car to another model. You all would be shocked why the video, syncing and everything looks so perfect. That’s probably the code! 😩

Oya turn on the car make you drive am i wan see something.

AI don make person dey explain how he bought his own car, my guy no stress yourself Who e wan motivate go dey motivated, who no wan work no go work But I hear say people wey get Bugatti dey easily send person 1 million, to share If them hail them Odogwu, Egbon, The Number 1

Abeg which AI did u use? How much did you pay? Who teach you?

You are actually in the wrong profession 😹😹

U wear slippers, and then u no wear again 😭😂😂

U too sabi this ai stuff

Facebook people go too believe 😂

You camera man fly enta the car ? 🤔

@CHARMAINE45217 Aston martin logo on the seats ???

Bro which Ai is this?

jesus bro 😂😭 how much is your AI course?

Pay attention to his feet, pay attention to the camera movement, this is Ai But good luck you will still buy a car!

This mannn, your Ai Na top notch o 😭😭

Why not drive it, ahbi fuel no dey tank?

Bentley logo inside Bugatti Chiron 🤣😭🤦🏿♂️

Ahhh mogbe 🙆🙆 I fear your Ai tools ooo

@grok how can I make a video like this?

Are you big 7

Where Una de see money ?

Start am I wan observe something 🤔

Wait you off slippers before you enter

Your camera man no dey talk 😁

Abi burna boy borrow this guy him Bugatti to use shoot content ni ? Cos this is some witch craft level of Ai use.

Omo anybody wey try to tackle this guy agenda go cripple 😂

AI in another level bro wtf

Your ai tool mad

😅😅😅
