Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
You say watin? 😳
33 Yorum

If I begin dey cruise tomorrow make nobody ask me my source of income 😌 😏

Somebody wake me up 😭😂

On the light make I hear wetin this man dey talk.....😲😲😲

Omo see update o…I believe say one fit do the 2 work so na to sell one be that o

Wey I fit sell two of my own and my old boy own join?

We few wey dey okay sha… cause what the fuck is this man. 😂

Who come cast my update nah, this was my plan B if i actually don't make through real hustle....🤷 And i sure stand by it, if after all this struggles and suffering, working real don't pay by age 35, I am fucking selling off my two balls not even one but the whole 2....👌

Bruh🤣🤣💀

You say wetin, on light make I hear wetin you dey talk 😆 🤣

I want sell, cost of living want kpai me. Plug dey?

@kenizeke 🤣😂

This better pass who sell kidney... Omo may Una nor con use update wound person o who do ritual fit don dey depressed

I will remove 2 balls and come back to the same hospital with 9 more balls

Ball quality matters too 🤣

Elena abeg drop location

Take everything make I dy piss through anu$ 🥲

🤣🤣

Where can I sell both..

You will never make heaven 😂😂😂😂😂😂

Lasisi na werey 🤣😂😂

😂🤣

Baba weyrey😂😂

Lol 🤣😅🤣🤣

😂😂

Medical booked

Woowww 😃😃🤭

Selling human organs (including testicles) for transplantation or profit is illegal in the United States under the National Organ Transplant Act. It’s a lie

😂

Come and remove the third one 😭😅

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Abeg drop location.. i go even sell the two 🤣🤣

bro is fuckinly Rich 😂😂😂

Lasisi are you maddddd ? 🤣🤣🤣
