Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

You see say child dey bring blessings 😊

87,360 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Obisense ✨
Obisense ✨3 дней назад

I can tell when are we coming for your own

Фото профиля AYANFE
AYANFE3 дней назад

As how now 😂😂😂

Фото профиля wãsço👻🚬
wãsço👻🚬3 дней назад

@Asarailu_ E go first be like say na only you God love pass till give you pesin belle😂 my guy wey give 3 different girls belle inside same month 😂 e nearly jump inside water 😹

Фото профиля Miguel
Miguel3 дней назад

And which part or type of blessing is this? That lady fine o if money touch her skin ✨

Фото профиля I_D_R_I_S
I_D_R_I_S3 дней назад

Lol 😂 you be werey seh 😂😂😫

Фото профиля AYANFE
AYANFE3 дней назад

Bro 😭😭😭

Фото профиля I_D_R_I_S
I_D_R_I_S3 дней назад

Make I use am pray for you ? 🤲🤲😫😫😂

Фото профиля Ayomide Rasaq
Ayomide Rasaq3 дней назад

Haaa something we you no fit use for a year 🤣🤣🤣before you go face your problem

Фото профиля King's lee♉󱢏
King's lee♉󱢏2 дней назад

Na only pampas and detergent this pikin bring 😁 Eh no see BMW or Lamborghini?

Фото профиля EMMAGIST
EMMAGIST3 дней назад

Na so soap, pampers and wipes full my house then 😂 I no see any give me just am million or say don’t worry the baby school fee from start till end I’ll foot it

Фото профиля I'm_Ola🥰
I'm_Ola🥰2 дней назад

Yes, when the child grow

Фото профиля ANTI TRIBALISM
ANTI TRIBALISM3 дней назад

Few months later 💀

Фото профиля TIAMIYU IBRAHEEM
TIAMIYU IBRAHEEM3 дней назад

Make I go born cos say u wan gv me viva soap 🧼 abi?🙈

Фото профиля Jiggy Elumelu
Jiggy Elumelu3 дней назад

Omo 😂

Фото профиля Smart
Smart3 дней назад

Na soap Pikin go chop

Фото профиля popcity
popcity3 дней назад

I no understand, so this pikin wan turn laundry 🧺 pikin abii she no wan chop?

Фото профиля Mathew Oluwagbotemi
Mathew Oluwagbotemi3 дней назад

food nko

Фото профиля OMOWUNMI ONI PARTY PACKS 🖤
OMOWUNMI ONI PARTY PACKS 🖤2 дней назад

For diaper and detergent wey go finish

Фото профиля Scofield💼
Scofield💼3 дней назад

If you like listen to them You go cry pass the baby 😂

Фото профиля MR GOVERNOR 🤍
MR GOVERNOR 🤍3 дней назад

Na soap 🧼 the baby go dey chop

Фото профиля 🦅➖Ⓜ️🅰️®️©️E L🅾️➖🦅
🦅➖Ⓜ️🅰️®️©️E L🅾️➖🦅2 дней назад

Nobody bring money abi nar soap blessing the pikin bring cum life Dae play Pikin dae bring blessing i pity u 2nubu 2027

Фото профиля Ademola
Ademola3 дней назад

😂

Фото профиля Ridoor ✊
Ridoor ✊3 дней назад

Soap and pampers wey no go reach 1 month 😁

Фото профиля Chicago Chitown
Chicago Chitown3 дней назад

Omo

Фото профиля chairmanGNF
chairmanGNF3 дней назад

I no understand what’s the camera for

Фото профиля Ab Black GNF
Ab Black GNF3 дней назад

Awon omo egbe

Фото профиля Noble nation
Noble nation2 дней назад

No matter how small, it will still go a long way for her

Фото профиля DBULL
DBULL3 дней назад

Everything no reach 5k

Фото профиля x ✪
x ✪2 дней назад

Na viva the pikin go chop??

Фото профиля Legacy
Legacy3 дней назад

They wan use Viva Kill mama baby

Фото профиля O²
O²3 дней назад

The pikin name na Blessing

Фото профиля TẸWỌ - ÒPÉ
TẸWỌ - ÒPÉ2 дней назад

Blessing kor, Gift ni🤣

Фото профиля FALADe Adewumi Emmanuel
FALADe Adewumi Emmanuel3 дней назад

This one na blessings… those things you go use finish within one month

Фото профиля De hunter
De hunter3 дней назад

@shxkxbabu Una no well for this app 😂

Фото профиля Bayano⛵️
Bayano⛵️3 дней назад

Afi VIVA yii sha

Похожие видео