Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
You see say child dey bring blessings 😊
87,360 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

I can tell when are we coming for your own

As how now 😂😂😂

@Asarailu_ E go first be like say na only you God love pass till give you pesin belle😂 my guy wey give 3 different girls belle inside same month 😂 e nearly jump inside water 😹

And which part or type of blessing is this? That lady fine o if money touch her skin ✨

Lol 😂 you be werey seh 😂😂😫

Bro 😭😭😭

Make I use am pray for you ? 🤲🤲😫😫😂

Haaa something we you no fit use for a year 🤣🤣🤣before you go face your problem

Na only pampas and detergent this pikin bring 😁 Eh no see BMW or Lamborghini?

Na so soap, pampers and wipes full my house then 😂 I no see any give me just am million or say don’t worry the baby school fee from start till end I’ll foot it

Yes, when the child grow

Few months later 💀

Make I go born cos say u wan gv me viva soap 🧼 abi?🙈

Omo 😂

Na soap Pikin go chop

I no understand, so this pikin wan turn laundry 🧺 pikin abii she no wan chop?

food nko

For diaper and detergent wey go finish

If you like listen to them You go cry pass the baby 😂

Na soap 🧼 the baby go dey chop

Nobody bring money abi nar soap blessing the pikin bring cum life Dae play Pikin dae bring blessing i pity u 2nubu 2027

😂

Soap and pampers wey no go reach 1 month 😁

Omo

I no understand what’s the camera for

Awon omo egbe

No matter how small, it will still go a long way for her

Everything no reach 5k

Na viva the pikin go chop??

They wan use Viva Kill mama baby

The pikin name na Blessing

Blessing kor, Gift ni🤣

This one na blessings… those things you go use finish within one month

@shxkxbabu Una no well for this app 😂

Afi VIVA yii sha
Ähnliche Videos
Sensitive content
Moment peller reveals he wasn’t having s3x in his last relationship🤯 “Them dey give you doggy you dey do rubbish, if to say I dey see wetin you dey see eh”
Beri🌚
274,136 Aufrufe • vor 8 Monaten
Sensitive content
see some ass paa den some phone she dey use 😭😭. You dey see say she dey 100 , small time dem go change for am 🤭.
KELLYᴀɢᴍ🌴
328,896 Aufrufe • vor 6 Monaten
