ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
You Talk, You Collect ๐๐
768,838 ๆฌก่ง็ โข 3 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
10 ๆก่ฏ่ฎบ

Where is Taofik when you need him? na only him fit tame Shade.

No be you create the rule๐ค๐พ๐๐๐

Shade canโt do this to Taofeek shaa,she go too collect ๐

No matter the amount of weed Sade dey smoke, e sure me sey she no fit do all these to Taofeek ๐ ๐

Shade don enter street ooo her Igbo don too much, her courageous level don dey get high voltage โก ๐คฃ

Shade don smoke ooo

Shade don dey smoke weed ๐๐๐

Sade don smoke Germany loud๐

Junior ought to be asked the Oponu question. That boy no go waste time to talk who the Oponu is - just wondering whose side he wld ve been cos normal normal in no dey stable

Twyse na goat, he dey always turn you deserve every accolades, God bless you for putting smile in our faces every mins. But really wetin shade take? ๐๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
You pregnant for Verydarkman ke? ๐ญ anything your eye see you collect ๐๐๐
DemoLa
127,383 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
You wan collect parking money from Surutu keh ๐ญ๐
Oyindamola๐
38,624 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ
