Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
You Talk, You Collect 😂😂
768,851 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Where is Taofik when you need him? na only him fit tame Shade.

No be you create the rule🤌🏾😂😂😂

Shade can’t do this to Taofeek shaa,she go too collect 😂

No matter the amount of weed Sade dey smoke, e sure me sey she no fit do all these to Taofeek 😂 💔

Shade don enter street ooo her Igbo don too much, her courageous level don dey get high voltage ⚡ 🤣

Shade don smoke ooo

Shade don dey smoke weed 😂😂😂

Sade don smoke Germany loud😂

Junior ought to be asked the Oponu question. That boy no go waste time to talk who the Oponu is - just wondering whose side he wld ve been cos normal normal in no dey stable

Twyse na goat, he dey always turn you deserve every accolades, God bless you for putting smile in our faces every mins. But really wetin shade take? 😂😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
You pregnant for Verydarkman ke? 😭 anything your eye see you collect 😂😂😂
DemoLa
127,383 Aufrufe • vor 1 Jahr
