正在加载视频...
视频加载失败
YOU WILL LOVE IT ITS PLENTYYYY! 😎❤️ STARBOY NUMBER 1!
193,631 次观看 • 8 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

MY JOY GIVER 😂😂❤️

GOD BLESS U DJ TUNEZ ❤️

Wiz dey dance with AURA 😂🔥

Omor, eh no go bett3r who no like Wizkid oh☺️

HELLO, OGBAFIA FOOD IS READY🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

🌪️🦅

So this man sabi dance 😂 Steeze no gree baba dance since 😂🙌🏿

I don watch am like 100 times

BIGGEST bird

Mood

DJ Tunez adores Wiz a lot, human beings get thier ways too o, but this one, the way he looks at him, omo, e dey give I fit collect bullet for the guy vibe 😅

Number one for reason

I am so sad I can not attend to the show because there’s no money for a ticket but much love for Wizkid ❤️🥰

this guy wey dem call wizkid dey first listen to beat him know how ego enter, wizzy too good brother

Big wiz ❤️

U still no see free ticket entry gimme tunez.

Naso i no go wizkid show😪😪. Is good to have money o chaii

@DJ_TUNEZ and @wizkidayo pls there link to stream the show pls

See the way DJ TUNEZ looks at Wiz! This kain love…

Shey e go climb table

I've never been this Pained missing my goat's show 🥺🥺🥺😩😩 Sapa God will punish you!! 💔💔💔

Pack am come

Baba just dey tear steps 😉

Amen🙏🏼

Baba never reach here oooo

making it look easy

Yesterday was fun if you're not there you missed alot

Biggest in the building

001 at work

Dj Tunez if at all … you are real one

@StreamviDL download this

DJ tunez fresh oh

Omo see Dolapo Wizzy pack put back pocket

Wizzy na biggest for a reason And na Tunez sabi hin soft spot for a reason 😮💨🫧

