Loading video...
Video Failed to Load
Young Duu really traumatize us for 2023😭😂💔
36 Comments

This guyyy Been blow that year o 🤣

Na so dem Dey blow?😂

Fame do am view once

😂😂

@alhajitequila E goo pass Wizkid

@alhajitequila Make I first block u

@alhajitequila You no get level with your Oga

This werey for actually blow like deeman if he serious

Nothing is this his freestyle

Nigeria got talents 😂😂

See that leash for him neck 💔💀

He sabi

Omo I don miss this my jam thanks for taking me back😭😍

Where is he now seff?

Funny how I still remember oyinmo lyrics 😂

What do you mean?

I de tel you 😂

This guy's actually talented

@tweem 100k views

Bird of Same feather flock together, na zazu people be that..

Grammy winner

Nah 2024

Guyy, this video just made me remember something now😂

E better pass Tinubu 100%

That third slide me and my friends mimicked it like mad that year 😂😂😂😂😂

He go carry Grammy

E no traumatize me Na you no like hin catalog

No be lie

Awon ti zeh nation 💀

No be lie

The werey dey ibadan dey shout 😭😂

No be lie

Where him dey now?

Na madness dey plow person for the industry as he get small money he wan compose na wetin take am out

Very sweet song that year 🥹

@justprosper999 com see ur guy
Related Videos
Sensitive content
Make we gather kpai Youngi duu before he release this song oh😂😭😭🤲
Yung Alexzy Ng😈
314,492 views • 2 years ago
