正在加载视频...
视频加载失败
Young John dey ball abeg 🔥🔥🔥
36 条评论

The keeper suppose go start new life for kano

😂😂😂😭

See as dem Dey look am like who be this 😂

Football seems to be the only sports skill that doesn’t leave your body if you no dey tap am regularly. Once you sabi am You don sabi am. Unlike this my yeye Bball wey dem no dey ever learn finish.. 😡

@utd_rios person when nobody mark

What’s bro doing in the studio? Man should be lighting up the Bernabeau or Stamford Bridge.

@HectorVic6 All this their retired men football way them Dey play 😂

Omoo see shot power and accuracy. Bro play academy.

@vesuvius000 Almost every average Nigerian guy can play ball no worries… we no just get pathways

I feel say people dey always respect celebs and allow them do their thing because of who they are. Abeg, I no go be keeper for Wizkid come dey stop am from scoring for me 😂

"No mark ham ooo nah young john" person wey I go don ramos hin leg teytey

Nobody dey mark nah. Na ball dem dis one dey play😏

Na keeper dey post or doll baby? 😂😂

Walahi this is pure strikers ability. Is this a joke? Th guy good o

Better baller wey suppose de start with ademola on the other flank n oshimhen for middle

The keeper after the 3rd goal

@ifektive We played together at technical Osogbo then, proper baller.

First clip goal, that's fire🔥🔥🥶 baba too good👌

Na better player no doubt , the moves says it all

Why dem no carry dis bros go dat afcon

Anybody wey say dem no dey mark am,never play ball,you think say Na music video dem dey shoot? Omoo Na (akwada o)Na ball o,and all this kind ball dem fit even set money o ,d guy movement pure,maybe they were too stunned that he has such moves

Make he come Play street football all this one dey pity ham ni

Them no mark am nau 😂😂

@YoungJonn yoy need a proper keeper.. Hit me up and I'll give you a run for it

@Obacruze See as them leave field for am make e dey show skill.. he sabi ball, but that marking no be am.. na the space wey dem give am make am Dey feel like Merlin na

Guy na big man ball be this woh if I mark am lasan 😂💔 but bro is good btw 🫶🏽

That shot power and accuracy crazy gan

Him good die. Him, Biesloaded and yhemolee. Them good scatter

Seems Y'all forgot that most of us, our first talent na football before hustle took over. Omo see movement 💯 he definitely gon bench Garnacho 😭

That first goal - elite post awareness

Chelsea

They can’t even mark him properly 😹

The guys are just happy to be there cos those tackles are jokes.

👀👀

Which kind marking Dey sup for turf?😂😂

♥️👏
