Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Young lil Wayne Carter
88,381 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
33 Kommentare

No worry I go use stream kill you today 🔥👍

Muyeez Rocket boy Young alhaji Young lil Wayne No worry you too Sabi 😂

Muyeez baby 😁

Album is going crazy already, Let’s feast tonight.

@Tomzy9t It this album no sweet this app no go contain nsnv oo. 😂

Midnight!🔥🔥🔥🤬

Walahi na better jam you wan drop😭🔥

I’m not even capping!!!

Go crazy

On repeat 🔁 🕺😫

I go be the first person to play this song seh I dey active pah

@OmowuraolaSuli1 Person wey don good don good 🔥😫❤️

NIGERIA YOUNGEST SUPERSTAR ⭐️ ALL HAIL MUYEEZ WILL BE SUCCESSFUL ❤️🔥

This werey don Dey grow 😂

You too bad 🔥🔥

Album way dope na from snippet we go see am 🔥😫🫶

We’re all waiting right?

You bad

Activity ❤️🚀

Werey you sha won show them say u bad Wagbayi 🤜🤛

Muyeez baby 🔥 we are eating good

Set awon ivy carter 😳🔥

Dem think say I dey lie

I love what am hearing since yesterday all don’t sound desame. DEFFRENT SOUND🤓

Young lil Wayne 🔥❤️

I can see Famous Pluto style in the first part and Seyi vibez part in the second part, I mean after the go crazy part Then the set awon part na ur own😂 Dope sound muyeez I love your sounds they lit🔥 Just my review

You ate 🔥already

Muyeez bad no worry 🎧🔥

MUYEEZZZZZZZZZ🔥🤩🫶

Muyeez too sabi 🙌

@Tomzy9t On sit 🤩🔥🔥🔥

Love ❤️ u brr

Emi young lil Wayne we active tonight
