Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Young Pablo is now a father๐
20 Kommentare

Pablo don hook up with Pablet, they con give birth to Pabbie๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Kids are having kids now

Sigh๐ญ person wey suppose Dey secondary school

He never know anything He think say na play play One of my gee wey do this one don japa comot for house ๐

@Bighero_006 ๐ญ๐ญ๐ญhe will learn

U sure say this one nai get pikin so, he never reach 18 na๐

@iamevansnaira ๐ญ๐ญ๐ญ

Iโm happy for him being in Nigeria

The papa na Pablo so he go enjoy ๐คฃ

This one sperm don dey active? ๐ญ

You fit go taste am sha๐๐คฃ

I wish you same man ๐ค

Ydc

Wetin you Dey wait for abaz You don finish school

You first๐คฃ

Na so e dey be๐

๐

@AYO_ADE_02 Ydc?

๐ช Merica, we're taking it back. ๐ฏ You like Trump, you know it, time to show it. โ T's for Trump here:
รhnliche Videos
Sensitive content
Whoโs father is this now ๐ค๐
IPHONE POPE ..๐ซ๐งข ๏ฃฟ
3,212,704 Aufrufe โข vor 1 Jahr
Sensitive content
"Your Father Is A Fool" ๐ญ๐โฅ๏ธ
Imran U. Wakili (PULLO) ๐
16,015 Aufrufe โข vor 1 Jahr
