Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Young Pablo is now a father😂
20 Yorum

Pablo don hook up with Pablet, they con give birth to Pabbie😂

🤣🤣🤣

Kids are having kids now

Sigh😭 person wey suppose Dey secondary school

He never know anything He think say na play play One of my gee wey do this one don japa comot for house 😂

@Bighero_006 😭😭😭he will learn

U sure say this one nai get pikin so, he never reach 18 na😑

@iamevansnaira 😭😭😭

I’m happy for him being in Nigeria

The papa na Pablo so he go enjoy 🤣

This one sperm don dey active? 😭

You fit go taste am sha😆🤣

I wish you same man 🤝

Ydc

Wetin you Dey wait for abaz You don finish school

You first🤣

Na so e dey be😂

😂

@AYO_ADE_02 Ydc?

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:
Benzer Videolar
Sensitive content
Who’s father is this now 🤞😂
IPHONE POPE ..🚫🧢
3,212,704 görüntüleme • 2 yıl önce
