Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Youngi Duu blazing hot 🔥🔥🔥
295,502 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Only God know where we went wrong as a country to promote things like this is just bizarre tbh!

Na wetin zeez dey do pr for on TikTok be this this youngi dindinrin

The guy get OBO, I dey always reason say nobody can drag that one with Davido, but Yungiduu drag am

@Projectkid110 I know this guy thinks this is the consistency he needs to blow.. Baba drop a song and let’s see your capacity.. Another hustling sensational act will pop up soon and X will push you away..

I dreamt Yung Du won grammy

Make this boy go learn work abeg

Fast rising Afrobeats star. 😂

This guy no get talent at all 😂😂😂😂😂

Our incoming Grammy winner

His friends and family must hate him so much 🤦♂️

Na only Yoruba artist una dey promote up and down with nonsense voice,like wtf is this ??

Mechanic is your calling,I can see through

Industry e gbemi e gbemi o industry e gbemi o weyrey dy play 😂

Youngi duu no even wan prove us wrong 🤦🏽♂️

Abeg go find work my brother, find something doing

@JoshuaNyon72043

Youngi duu, woo you do?🤣😂

I just dey hear belleful 🤦🏽person way dey hungry

@Only01Charlie anywhere i see youngi duu, i must tag you 😂

Portable just dey sign bandit and unknown gunmen 😂

I tell you like serious you are also a man of the year’s 🙌🤩😁😁😁😁😁😁

@Excool4 @lekan_olayode @iam_lapoet

Incoming Grammy Award winner

This guy needs help big time

How boy go get talent pass him boss😂

I done read comments and laugh tire! ORGBGBYITDRU😂😂😅😅

@Droppe15

Youngi du shiere ni

Is this music?😭

Advice @officialyungduu there are many carriers out there most it be music lol my oga de employee boy boy Com register
Benzer Videolar
Sensitive content
Make we gather kpai Youngi duu before he release this song oh😂😭😭🤲
Yung Alexzy Ng😈
313,066 görüntüleme • 2 yıl önce
