Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Youngi Duu blazing hot 🔥🔥🔥

295,502 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)

30 Kommentare

Profilbild von TY TECH.
TY TECH.vor 2 Jahren

Only God know where we went wrong as a country to promote things like this is just bizarre tbh!

Profilbild von LINCOLN
LINCOLNvor 2 Jahren

Na wetin zeez dey do pr for on TikTok be this this youngi dindinrin

Profilbild von Blaccode
Blaccodevor 2 Jahren

The guy get OBO, I dey always reason say nobody can drag that one with Davido, but Yungiduu drag am

Profilbild von London
Londonvor 2 Jahren

@Projectkid110 I know this guy thinks this is the consistency he needs to blow.. Baba drop a song and let’s see your capacity.. Another hustling sensational act will pop up soon and X will push you away..

Profilbild von zak 🖤
zak 🖤vor 2 Jahren

I dreamt Yung Du won grammy

Profilbild von EA
EAvor 2 Jahren

Make this boy go learn work abeg

Profilbild von SANTORINI
SANTORINIvor 2 Jahren

Fast rising Afrobeats star. 😂

Profilbild von Muye OF LERE
Muye OF LEREvor 2 Jahren

This guy no get talent at all 😂😂😂😂😂

Profilbild von Nova➰
Nova➰vor 2 Jahren

Our incoming Grammy winner

Profilbild von Abdullah
Abdullahvor 2 Jahren

His friends and family must hate him so much 🤦‍♂️

Profilbild von Greelor🦉❤️〽️ |
Greelor🦉❤️〽️ |vor 2 Jahren

Na only Yoruba artist una dey promote up and down with nonsense voice,like wtf is this ??

Profilbild von Bola🌸
Bola🌸vor 2 Jahren

Mechanic is your calling,I can see through

Profilbild von virgil
virgilvor 2 Jahren

Industry e gbemi e gbemi o industry e gbemi o weyrey dy play 😂

Profilbild von Insurance boy 💼
Insurance boy 💼vor 2 Jahren

Youngi duu no even wan prove us wrong 🤦🏽‍♂️

Profilbild von Uti uzumaki/kenpachi 😎
Uti uzumaki/kenpachi 😎vor 2 Jahren

Abeg go find work my brother, find something doing

Profilbild von Badboymanie
Badboymanievor 2 Jahren

@JoshuaNyon72043

Profilbild von Sidophat 🦅
Sidophat 🦅vor 2 Jahren

Youngi duu, woo you do?🤣😂

Profilbild von danny jnr☀️
danny jnr☀️vor 2 Jahren

I just dey hear belleful 🤦🏽person way dey hungry

Profilbild von BIGMILES!!!!
BIGMILES!!!!vor 2 Jahren

@Only01Charlie anywhere i see youngi duu, i must tag you 😂

Profilbild von blessed_sinner🦅
blessed_sinner🦅vor 2 Jahren

Portable just dey sign bandit and unknown gunmen 😂

Profilbild von Aduloju olayemi john
Aduloju olayemi johnvor 2 Jahren

I tell you like serious you are also a man of the year’s 🙌🤩😁😁😁😁😁😁

Profilbild von k9
k9vor 2 Jahren

@Excool4 @lekan_olayode @iam_lapoet

Profilbild von @ColdHeartJide
@ColdHeartJidevor 2 Jahren

Incoming Grammy Award winner

Profilbild von Sa’ad
Sa’advor 2 Jahren

This guy needs help big time

Profilbild von Lamar vigo
Lamar vigovor 2 Jahren

How boy go get talent pass him boss😂

Profilbild von ORIADÈ 💿🐐👑🇳🇬🇧🇪🥇
ORIADÈ 💿🐐👑🇳🇬🇧🇪🥇vor 2 Jahren

I done read comments and laugh tire! ORGBGBYITDRU😂😂😅😅

Profilbild von Azeez P
Azeez Pvor 2 Jahren

@Droppe15

Profilbild von Larry 
Larry vor 2 Jahren

Youngi du shiere ni

Profilbild von 🤕
🤕vor 2 Jahren

Is this music?😭

Profilbild von Ratty
Rattyvor 2 Jahren

Advice @officialyungduu there are many carriers out there most it be music lol my oga de employee boy boy Com register

Ähnliche Videos