Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Your babe thinks you are the boss at work 😭
90,030 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)
32 Kommentare

You don Dey useless like druski😭

“Are they whining him”😭😭

Are they whining him? 🤣😂 ok oju eh a bo

Even as them blow that guy mind him still won blow 😭

Shey nah like this janitor dey dress nii😂

😂

Omo this song no be ordinary person fit play am . Na my papa dey play this song when we dey small omo native Akwa Ibom song

Trenchboy where are you from again? These songs you’re adding to your recent videos are not just ordinary songs oo.. you must be deep rooted from Akwa Ibom to know these songs. I mean Solototo songs??😂

E go be whinnig cos how you dey talk to me destiny helper like that 😤

I dey pray make dem no catch you o 😂

They are very tight keh 😃

Are they whynin him 😹😹😹

The guy still wan blow🤣

Drop 12 BARS

You will blow 🤣

No be only whining , dem Dey range bath am😂

Drop 12 bars 😅

Rage bait

Wetin you deh think tho 😂

😂😂

Okayy

I love your content man lol

You no like blown blown 😂😂😂

U good 😂

lol 😂

Clock it 😅

🚹🤣🤣

😹😹

mess up🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

U Dey go na 😂 no worry u will blow 🤝😂 they are whining him 😂😂

This guy 😭😂😂😂

Settings man wey dey rage bait 😂
