Loading video...
Video Failed to Load
Your bone chest model is here ๐๐๐ Emu brand wa ooo๐น๐น๐น
22,453 views โข 29 days ago โขvia X (Twitter)
42 Comments

the biggest Brand in Nigeria

Omo I pity the day wey ur children go watch

Lol i ak working for them

No worries I go soon sign you

Cane no dey ๐คฆ

๐๐๐

๐คฆโโ๏ธ

Kinni

Nth just lost of word

Well done o Mr bone chest ๐

Ayonde no nau ๐

@Aromuyo Elon gats dey pay me reach 3m per pay cycle to do something like this

Modella baibe

Omo is omo hustle must pay ๐

omo what the actual fuck

Bro you just dey mumu untop this original content stuff ๐. No go find work

On top say i be model

แปmแป ๐

Make them no go burst your ynash ooo ๐

lol ๐

Wetin be this ๐

Modelling

Wetin you dey model now ๐

@Tonyshark1234 on top 15 dollar?

Delete this thing abe

Enjoy, you will be fat very soon

Calm down

grown up man ๐๐๐๐

Na small small Na so how Bobriaky take start

i thought you were going to break for a second, phewww

First things first. Where you keep your preeeq๐ฅบ๐ซฃ

Keep moving bro

Sure gee

I get 2 liters of zobo for this boy

Original content dy cry

TikTok people don come here

bone chest

Model is modelling lol

Fuuuuu๐ญ

Go and eat ๐

See your preeq for outside

Only one model we have on x
