Loading video...
Video Failed to Load
Your Excellency Peter Obi, if u know seh nah bible u won deh carry for this election, tell us to enter our house and not to come out to vote at all bro , if you know u won’t carry AKForty7 and bómb like others , tell us now... show more
27,269 views • 8 days ago •via X (Twitter)
32 Comments

You no wan sense abi? No fight for yourself na you go buy fuel #3k

Oga, PO no go carry kokoma for you, you better carry kokoma for yourself. His PO is already secured. His state is already in the bag. It is up to us to do our part. He is also not sleeping, if you no know, make you know

Dey suppose drill Epa make e get orientation before 2027 election ooo, no b we go go court ooo

Dey wait for Peter Obi …. If me and you wey Dey suffer m no fit carry Ak47 defend our vote …then make all of us go sleep …make Peter carry gun for you Wey Dey suffer nonsense capping

Between you and Peter Obi who practically needs a better government? If you like be waiting for him to teach how to save your life.

He will multiply himself to come and fight for you set of docile and lazy people

No go defend your vote. Dey wait for billionaire to save you. No go find dog meat chop.

In KANO they're not even playing there 😒

PO will travel the nooks and crannies to campaign and still carry AK for you on election day? Dey play. No go sharpen your anti-ballot-theft tools. Dey wait PO

All this niggas de ment, all mouth, no action. They are waiting for a billionaire to lead a revolution, where in the world does that happen? Waiting for Obi to lead a revolt, aren’t you a citizen?

If u like no carry gun and bomb. Dey wait for 60 yr old man to come and fight for u

If you like vote and go home like last election and be waiting for PO to defend your vote. Oyo will be your name. Op can not kill him self for you. Vote and protect your vote from pulling unit- LGA- COALITION CENTER.

Unfortunately some Nigerians are unreasonable 😭😭 You expect people to fight and defend their votes when Obi told us he will get his Mandate in court .

No go your unit fight. Be waiting for Peter Obi..nah u go go back buy am 5000 per litre in 2028!!!. Then u no go get energy do videos again

Nah urself U do nah.. NUR COME OUT EWE. OBI DON MAKE AM. NAH WE DEY SUFFER AND NAH WE GO FIGHT AM

He's not desperate to be President, so he won't carry bomb nor AK 49. It's those he wants to help that will carry that to defend their votes. We should not be threatening PO as if he wants to go there to loot & enrich himself & family like others.

Are you serious , you think he will kill himself for you , you should enter the street , unless you are not Nugerian

Oga park one side, so make him use because him won be president make him no praise him God.

It's the youth that suppose to carry it if they're ready for Thier future

This clown thinks he's defending his votes for Obi, Nigeria needs Obi more than Obi needs Nigeria. Come out with tools and food, vote in group and defend your votes in group.

Quick question: at this stage, are you the one that one that need PO or he's the one that needs you? Think am well oh He has done his bit by showing the intentions, it's up to you to also fight for the new Nigeria you want Ire oh

enough of these clowns.. please.

What an idiot.

He wants to harvest the Christian votes again; the same tactics play out all over again. That guy is just too empty.

@NDCWarRoom @PeterObi If truly u want change for this country, you must be ready for war come 2027, I mean the war has begun u can see that clearly, this is not the time to be soft…an eye for eye please!! You have the support of the Nigerian pple but we want to see u in action.

I need this so so much abeg I wan use am for this election

Wake up isn't everything that you'll be calling Peter Obi, if them come for you, go for them in a double ways Nobody has monopoly of violence

Grown up animals like this are the problems we have.

This guy dey make sense oo

Any Nigeria who wants good governance and is waiting for Peter Obi to defend votes for him is already failed. Take it upon yourself to defend your votes

Make billionaire come follow you hold cutlass dey match for road, How e wan take address world leaders after that? Guy leave Peter obi to do what he deems fit and do your own.

Gbam
