正在加载视频...
视频加载失败
Your favourite red oil in process 🙂
10 条评论

These people no even cover hairs. Omo wetin we dey chop for this country ehn. Bread production na another dirty thing

This has always been the process though and after this stage the extrage goes through thorough heating process which removes all the bact3rias that could have gotten into it via this stage so it's nothing serious

This production process is a very dirty one … Some places in know in the East use machines to press out the oil Who wan use oil wey person swim inside finish, oil wey dem no dey baff come extract am 😤

No wonder cholera dey everywhere

Na only God deh protect us from wetin we dey chop for this country 💔😭😂

What if she dey her period?

I can’t buy palm oil again 🥹😭

Imagine if fragments and pubic hairs dropped in this oil

God abeg oo

I love this.. I bet you, this is the purest way to process palm oil. I love all my Igbo oil producers💯💯💯💯❤
