Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
“Your gift will make room for you” Proverbs 18:16 GIFTED!! 🧑🏽🦱🏴☠️ #RnB
106,884 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

FREE DURKIO2 лет назад
This EP too enter

TESLEEM2 лет назад
Just listened to RnB and I Love it. 🥰 More Knowledge Bruv!!! You never disappoint me Benson ever since. God nor go shame us! 🤲

Oluwatosin2 лет назад
You too sabi this music thing

Sincerely, Milly2 лет назад
You’re the GOAT 🐐

Carter💰💰2 лет назад
Nobody fit make me cancel Buju , I don't care whatever he says ..Good music naim I subscribe for and he dey gimme steady 💯❤️🔥

Your worst Nightmare 💀💀2 лет назад
U no get talent at all, small preeek

E S K O _ B A R Z2 лет назад
no miss on the project ! #RnB

Mykhearl Hola2 лет назад
Ruger carried the whole EP🤦🏻♂️ just go and be thanking Ruger cos if na only you sing those songs e no go make as much waves as rn

DECIDER ➍2 лет назад
People wey Sabi pass you for this industry no reach 5 among your peers you be number 1

Ola Rewaju2 лет назад
You're HIM 🐐



