Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Your girlfriend sister 😂😂
388,058 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 43

All this mumu skit. As how na

E dey happen jhur 😂😂

The skit is giving me headache

Sorry dear

Gentle look like baby VDM 🤣🤣🤣

Cos of the hairstyle

Yesss 🤣

As I see the sister I shock

She carry gan

Hmm na like this you dey do?

Na gentuu now, no be me

I can’t relate

This gentuu go bad for real life 😂

I swear 😂

Na her sister Dey enter him eyes now

All these mumu content una dey drop. So babe wey u dey live with go travel for 1month u no go know. Mtchwww

"Girlfriend's sister"... please

This skit shows how different men and women are while gents enjoy it, pissing off the ladies 😂😂😂

Can't I play with you

Your babe self busy with another man 👨

E Dey sup

If its my house She cant just invite her family without asking me first

This clown doesn't have any other scripts apart from all these rubbish.

@TheSilvapr Can’t I play with you ?😂😂😭

Which kind of childish Poorly scripted nonsense is this ??

Omo this guy still dey? E don tay😂

Why heat dey do her for armpit

Bro choosed the wrong sis nah 🤣🤣

😂 😆 😝 Sensational!!! Bliss

Your babe's sister?? How will you face your babe when it burst??

leave keh 😂😂😂

The skit sharp sha

Which kind settings be this😭

This is called buy one and get one free

Baba say two weeks 😂😂

Na werey now 😂

As how nauuu 😂

Some men too do lmao

The kind fantasy this boy just dey use his skits dey shoot, no be small

Too useless 😂

Which kain boyfriend be this 😂

Men are good people

Na the way now?
