Loading video...
Video Failed to Load
"Your papa TV that year when current low" ๐๐๐
843,454 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
38 Comments

My own type of experience...

Broooo. When them wan take light too ๐ญ๐ญ๐คฃ

You get ๐

This kinda TV ehn ๐คฃ๐คฃ

๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐

Mbappe ๐ญ๐ญ๐ญ

Na him funny pass๐

Bruuuuh, this too real.!!๐๐ Low current wey dey affect picture quality. Children of this age can't relate ๐๐

๐๐

PTSD ๐

Walahi ๐๐

๐๐๐

Na that time TV go shrink like say current dey vex ๐๐ Antenna adjustment full time job. Who remember this pain? ๐ญ

๐คฃ๐คฃ

My papa tv suffer for my hand. I dey give am better slap.

๐๐๐your father looking at you

Bro, this brought back memories ๐คฃ

Low current do use shege that time ๐

@WN_Myers ๐๐๐

Na so I go comot outside, hold TV pole for like 30mins. By the time I get back inside parlour, Na half time already ๐คฃ

I was reading the comment section before I watched the video and someone said mbappe then I played it and saw the goal keeper I was like there's no way anyone was gonna be better that this till I saw mbappes ๐๐๐๐๐

๐๐๐๐๐๐

Low current for black and white TV in the 90's and early 2000's, God don deliver us sha...๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Yo! ๐ญ

@dj_teeman This is very relatable ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ My mama go begin shout โmake una off that TVโ

@emah_007 Ajeh, all those yansh tv ๐บ then๐๐คฃ Gen Z go think say dem dey dance so๐คฃ๐

Live music at Citi tonight ๐บ๐พ๐บ๐พ๐บ๐พ Come have fun with your guys at the family house @CitiLounge ๐ 9, Mabo Street, Surulere.

Gen z no go understand bruh

Gen z no fit relate ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Gen Z no know Wetin our eye don see ๐คฃ

This is memories! The Tv is a box like

Bro you no even dey lie๐๐๐ญ

Just go raise the antenna or use stabilizer.

Wetin una papa Dey smoke?

Yes OOO. Sharp or Panasonic TV ๐ญ๐ญ๐๐

Him looking at me

Seminar seminar... Seminar avuntoi ๐
Related Videos
Current situation ๐๐๐๐๐๐๐
justasistertryingtotweet
111,967 views โข 2 months ago
