Loading video...
Video Failed to Load
Your Rodri is my Rodri 🎶
33 Comments

I can’t even choose between the main song and the remix 😊

😂😂😂

Man city rejected Barcelona €45m bid to sign Rodri 😂😂😂 Rodri is not your Rodri yet biko

😁😁 till he underperforms you guys will be calm like a foul from arsenal

I talk am now now say make Kombo enter music

But my Rodri is not your Rodri

All una boys de ground de beg am since World Cup

Otele why u Dey happy for Rodri? Since he win your ona for final you begin put respect on am!

Barcelona will not sign Rodri Bookmark this

He don choose you oo,make payment no be issue oo😂😭

@ultimate_kombo u don dey stingy.. our rodri, biko🙏

Hhhhhh kombo want kill me with joy i swear

Brokelona pay for him in full not installment of 30 years

For the half price wey you wan pay😂? Barca think say na Sabo market them Dey

Baba this your remix mad oo am a Barca fan e day sweet my body 😂😂

Boss I Too like you FCB for life💯

Kombo don drop new song o 😂

You don’t start!!! Later, you go Dey cry

Kombo calm ooo

We are bringing rodri home to Catalonia

The way this rodri signing dey sweet you @ultimate_kombo for body ehh 😂 You fit vex paste me like 10k for lunch oo oo 😂😂😂

Hmm 🤔

E too pain dem😂💔

Congrats bami Remain striker for you guy 👦 💯

You're not getting your hand on him bro Where you wan see that kind money 😂

Change i know who I be to i know who get am... 💯

Oga Kombo like trouble oo 😂😂

Kombo this signing sweet you 😂😂😂😂

Barca Bought Gordon 85m...nah Rodri dem come dey price for 45m+ add ons Like one bag of sweet potato

Let's goooo 🕺🏽🔥😁

Straight to my status 😂😂🤧

Calmly waiting for here we go

Nature never lies

