Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
your wife might be from the East. 🥺
6,880,403 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

If na me be Chioma, before plane reach Owerri, I for don confess my feelings

@funanyachukwu One day, Our path go cross. Till then. Make I just Dey clap Dey go.

Those places wey una no show nko …

Make I just see my babe for one of your content one day

You sure say she enter that plane? 😂😂😂

When there's money, the chemistry is always like you have known each other for years. You'd think she's known him for a decade

You’re a better person than me, I no fit do these things just for doing sake o🤣

I never see any girl talk say she get boyfriend if you ask them that question,no bother ask abeg because which girl go watch your videos then she no go deny her poor boyfriend 😭😂😂

Just dey do your giveaway go front ooo, no near my girlfriend ooo

This is a clear case of when Spurs signed Matt Doherty from Wolves & he started deleting his romance tweets about Arsenal. She denied her boyfriend on the spot. Wow
Похожие видео
Sensitive content
On the honeymoon you will lose your life and your wife 🥺
The Instigator
77,461 просмотров • 1 год назад

