Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

You've been drinking Capri-sun wrongly.

160,266 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von The Jagaban of Jos
The Jagaban of Josvor 2 Jahren

The person wey born this one go think say him born pikin! Them suppose exchange this guy with goat during Christmas

Profilbild von Cassie ❤
Cassie ❤vor 2 Jahren

E be like dem de put am for your body from that angle

Profilbild von Jnr_alade 👑🥷🏼
Jnr_alade 👑🥷🏼vor 2 Jahren

Y'all should stop promoting this nonsense!

Profilbild von Goods and mercy
Goods and mercyvor 2 Jahren

This one don go join sisterhood 😂👋

Profilbild von iAmĘLco
iAmĘLcovor 2 Jahren

see person 9 month😭

Profilbild von Segun
Segunvor 2 Jahren

He be like who him life dey upside down sha so I'm not surprised

Profilbild von Frank_King
Frank_Kingvor 2 Jahren

Who be this Werey

Profilbild von Just Eniola 💜
Just Eniola 💜vor 2 Jahren

una forget message, dey attack messenger.😂

Profilbild von kèshińró
kèshińróvor 2 Jahren

Sha know say if me and my squad catch any one of una that day if he no kpai he go reach heaven

Profilbild von Bad Pesin
Bad Pesinvor 2 Jahren

You don Dey mad jejely

Ähnliche Videos