Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

You've been drinking Capri-sun wrongly.

160,266 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

The Jagaban of Jos profil fotoğrafı
The Jagaban of Jos2 yıl önce

The person wey born this one go think say him born pikin! Them suppose exchange this guy with goat during Christmas

Cassie ❤ profil fotoğrafı
Cassie ❤2 yıl önce

E be like dem de put am for your body from that angle

Jnr_alade 👑🥷🏼 profil fotoğrafı
Jnr_alade 👑🥷🏼2 yıl önce

Y'all should stop promoting this nonsense!

Goods and mercy profil fotoğrafı
Goods and mercy2 yıl önce

This one don go join sisterhood 😂👋

iAmĘLco profil fotoğrafı
iAmĘLco2 yıl önce

see person 9 month😭

Segun profil fotoğrafı
Segun2 yıl önce

He be like who him life dey upside down sha so I'm not surprised

Frank_King profil fotoğrafı
Frank_King2 yıl önce

Who be this Werey

Just Eniola 💜 profil fotoğrafı
Just Eniola 💜2 yıl önce

una forget message, dey attack messenger.😂

kèshińró profil fotoğrafı
kèshińró2 yıl önce

Sha know say if me and my squad catch any one of una that day if he no kpai he go reach heaven

Bad Pesin profil fotoğrafı
Bad Pesin2 yıl önce

You don Dey mad jejely

Benzer Videolar