Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

75,570 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Micheal Charles
Micheal Charlesvor 4 Monaten

Shame keh? Omo this girl nah Werrey! U know how many people life e don change ? Dey play

Profilbild von rollex
rollexvor 4 Monaten

If na wetin dey give me money, I no fit shame ooo 😂

Profilbild von Ox Fortran
Ox Fortranvor 4 Monaten

Crazy Be proud of it jhoor SportyBet trading

Profilbild von Mickeytarian™
Mickeytarian™vor 4 Monaten

You Dey shame for wetin Dey make people millionaires 😂.. Dey play na

Profilbild von Doublejoy
Doublejoyvor 4 Monaten

Abeg make this game no cut oooo, na my last card I wan use play so oo

Profilbild von #HUN DRED...🏆
#HUN DRED...🏆vor 4 Monaten

We die here we no get choice

Profilbild von Akeem Joseph Ogunnaike
Akeem Joseph Ogunnaikevor 4 Monaten

You’re not serious Don’t be ashamed of what feeds you.

Profilbild von Teddyblac💋
Teddyblac💋vor 4 Monaten

😂😂😂that’s how I delete main sporty app so my bf don’t know I play sporty I only use through chrome to access my sporty account

Profilbild von kingsmaneze
kingsmanezevor 4 Monaten

I want to follow her what’s her handle

Profilbild von Gods1st Son
Gods1st Sonvor 4 Monaten

Your life don do gbim 😆

Profilbild von kingsmaneze
kingsmanezevor 4 Monaten

Make she Dey give me code na

Profilbild von Rejoice James
Rejoice Jamesvor 4 Monaten

Wetin concern dem Dey feed me I can never be ashamed

Profilbild von XO
XOvor 4 Monaten

Dey play

Profilbild von Tomm
Tommvor 4 Monaten

U no go like buy GLE 😂😂

Profilbild von 👑Sanchez George👑
👑Sanchez George👑vor 4 Monaten

I swear this is exactly how my girlfriend behave every time... Omo she's constantly pressing sporty and monitoring her games..,😂😂😂😂

Profilbild von Mamiwuta
Mamiwutavor 4 Monaten

Wrong mindset

Profilbild von Debbie
Debbievor 4 Monaten

🤣🤣🤣🤣🤣 I can relate ooo but me I no Dey shame again ooo!

Profilbild von MOVING MAN🚶‍♂️💰
MOVING MAN🚶‍♂️💰vor 4 Monaten

But you no shame to post this video to the world smh

Profilbild von Blackman
Blackmanvor 4 Monaten

Naaaah it’s called sports trading! Me and una no d do bet o… me na trade I Dey

Profilbild von Debbie
Debbievor 4 Monaten

Na sporty comment sections Dey sweet me pass😂

Profilbild von SHERIFF
SHERIFFvor 4 Monaten

You’re ashamed to do what can/is giving you money ? You never ready

Profilbild von Ofure
Ofurevor 4 Monaten

🤣🤣🤣

Profilbild von ifeanyi benedict
ifeanyi benedictvor 4 Monaten

Shame because you never win 200million

Profilbild von haykay wearz
haykay wearzvor 4 Monaten

You dey hide your hustle, you never ready 😂

Profilbild von MELCHIZEDEK
MELCHIZEDEKvor 4 Monaten

You pay join group their game still cut ahh that one go far oo.😂

Profilbild von Kayode
Kayodevor 4 Monaten

Chai

Profilbild von Clinton Aduawovde Okirikpo
Clinton Aduawovde Okirikpovor 4 Monaten

You dey shame to make money

Profilbild von Moneyminded
Moneymindedvor 4 Monaten

Shame ke

Profilbild von Emmy HighSpirit 😇
Emmy HighSpirit 😇vor 4 Monaten

😭😭😭😭😭😭😭

Profilbild von Godson
Godsonvor 4 Monaten

You are doing well pretty hustler

Profilbild von Eze Emmanuel
Eze Emmanuelvor 4 Monaten

🤣🤣

Profilbild von Salihu Kailani
Salihu Kailanivor 4 Monaten

No sham again all hustled na hustle ooo, by the time you hit one now, you go turn to big lady like my bosslady @CHIZZY_BB so keep playing and is still better than begging a man for urgent 20k

Profilbild von mara ୨୧
mara ୨୧vor 4 Monaten

Omo 😂😂

Profilbild von Olanrewaju CFC👳📿💙
Olanrewaju CFC👳📿💙vor 4 Monaten

No fund

Profilbild von Earn With Ini
Earn With Inivor 4 Monaten

@Shababywv come here o babe😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 my tummy

Ähnliche Videos

ga tahan pgn colmek T__T
1:14

Sensitive content

ga tahan pgn colmek T__T

lala

320,343 Aufrufe • vor 25 Tagen

Nayi Ngoma 🥰 Saleng Ts Galaxy #BlackGoldonNetflix milford
1:06

Sensitive content

Nayi Ngoma 🥰 Saleng Ts Galaxy #BlackGoldonNetflix milford

KEA VAND

275,190 Aufrufe • vor 2 Tagen