Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
ZEH NATION Queen ? 👑😂
116,778 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)
29 Kommentare

Na belle portable wan give you 😂no wait o

Na the way wey portable go take off your pata he de find 😂😂

He go use your royalty marry new wife😂😂

@LTFBWU First reason how you wan take drag if he no pay you

Eiiii he wan knack you nioo😂😂😂

no no noooooo! Zeh nation bawo? 😒😒. If e want feature you, that one still dey, based on BEAUTY and the BEAST level on this street

Person wey wan dey chop am 😁

Sign a short term deal for more visibility my stargirl 🙏

Na she go come out as Sango Ayra Star

Portable wan marry you

If u like carry ur Toto go do Sara for family man

Portable tell you say you go blow you dey happy

😂😂😂😂😂😂portable go use wahala kill you

No oo…. zeh nation ke

😂😁

You go just turn bar woman for ODOGWU bar 😂😂💔

If this song blow lasan....u go later use portable do houseboy

Nice move

For where no go inside that zoo abeg o

🤣🤣🤣🤣

Abeg ooo

😂😂😂😂

Ehm plan na to give you belle run

Omo I pity your Toto

Portable go marry you one time

Irapada Jor dapada

You don pass that level no gree

Abeg abeg 😂😂😂

😂😂😂😭
Ähnliche Videos
Portable just signed Barber Chair to his label Zeh Nation 😂🔥
OLAMIDE 🌸💖
420,924 Aufrufe • vor 2 Jahren
