Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨ZINOLEESKY “DANTATA” — OUT FRIDAY Hows it Sounding ??
337,139 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Zino don come again 😭🔥

@Abubakarmkb0 We are all streaming right?

There ooo…. hit otw 🔥

Would have gone far more seyi vibes in the music industry, but the molbald saga destroyed his career

Adigun tipami 😭

My bro you for try catch up o, we don miss you. Nor be all this one when you Dey do so

@g2b6o

Hit normally zino too Sabi this music thing after WizKid na him next

Thursday not Friday

@Loner_634 Omoh which kind wack music be this for 2026 abeg we don cancel this guy 🤣💔

What a time to be alive Muyeez will disgrace this guy ehn 😂😂😂😂

Emi gan giran 🧏🧏🧏

As long say na nsnv dey comment bad then no problem 🙌

The title alone sounds catchy 😂🔥 Let’s see if Zinoleesky delivers another banger with “Dantata.”

Slowly he don dey look like naira Marley

Na because of this guy i still de stream nigeria music ❤💥

E don set

This one life don spoil Muyeez self no be him mate again for Industry

Adigun,I like u gan o but sorry to say,u no de versatile at all. I don hear dz same flow over 20x already

@AbdullahiG92437 Dantata otw🔥🔥

Finallyyy😭😩❤️

One thing about him is he don't borrow post thats why I chose him @zinoleesky01 you are one of a kind

Na d same beat he Dey use? I don hear this one before na

Omoh see as song calm no be GTA from Baba dudu 💔🤦

E don follow una play gan 😂🔥🔥🔥

No need to hate on this one, na flop

Thursday not Friday

Unserious talented boy

lol.. there sha

U never ready walai

This one think say na 2018 2019 we still dey 😂😂😂😂😂

Someone needs to tell zino he needs to start dropping back to back…all this once in a year gimmick no go work…the industry and fans will move on

Zinooooo❤️

@certified_bammy u no lie He really dey find that soft landing 😂

Dropping the same day muyeez album drops is suicide to his musical career 💀
Benzer Videolar
🚨BLAQBONEZ NEW MUSIC — OUT NEXT FRIDAY Hows it Sounding ??
HYPETRIBE
190,404 görüntüleme • 19 gün önce






