正在加载视频...
视频加载失败
🚨Zinoleesky will release New Music "Fuji Garbage" Tonight. Hows it Sounding 🤔??
282,358 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

chogozirim egbonike mbadiwem1 年前
This one don swallow davido song already

China Man1 年前
This guy na top 5 most talented artist for Nigeria make we no lie he good die 🤌

callistus💙1 年前
Na him sabi,him and his boss go stream am ,.... when 001 dey drop

KENNY✝️1 年前
Why I dey hear Asake uhhh yeah for the first 20 seconds

Robinson🇧🇪1 年前
Make this nigga leave this pattern abeg

Habibi1 年前
We stream Zion instead of frigido 🐸😂

OSLABIES💎1 年前
Why is it sounding like one of his older songs

IDAMU ADUGBO1 年前
Make go feel FOLA

Andy🇧🇪1 年前
Na garbage this one and him Oga dey sing normally 😂

FAVOROFGOD🍥🇧🇪1 年前
With Davido he go to flop😂
