Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Zinonymous music 😩
351,837 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 9

Seems zinos spirit wants to fight for him while he’s alive cos normal me I don turn my back for him matter… once you pass 18 you no be pikin,we don Dey street since 17 and when those bros wan mislead us we flee,we never follow anybody so he had the choice,however I no be God,🤷

Omo it’s easier said than done. Put yourself in his shoes. Mohbad a 27yr old fought and died. What do you expect from 23yr old zinoleesky.

Where’ are Zino’s parents??? Are they sleeping on their son????

Omo where was mohbads parents before everything.? Let’s put ourselves in their shoe. It’s not easy.

Context

I swear, wan lanu oshi lè, ati mommy and daddy è

Adiye agric no lean na 😂😂😂

@farulee12 Zino Marlians self fit clear bush for prison oo

Farulee if Zino too get hand in this no cap make dem Dey go together nobody send them.

