Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
ZION- TENI FT Olamidé OUT MIDNIGHT 🚨🚨🚨
Комментарии: 35

@Olamide Unah wan collect everything weh deh baddo body.

@Olamide I don use your name collect meal on credit Sugar mummy

@SnehQueenBee @Olamide Don’t kill @Olamide 4 us hahaha almost 6 ft in diz month alone …. Baddo for 4 a reason 🙌🏼 🐐

@Olamide Abeg make una chop BADDO REMAIN FOR US O 😭😭😭

@Olamide You people should stop feature badoo on songs that will spoil catalogue abeg , na that formation Dey vex me pass

@Olamide I no know if make I dey cry or make I dey laugh, But god will judge you

@Olamide This girl craze gan with her PR normal. I like that about her.

@Olamide Una wan finish Baba Baddo with featuring ni.. Olamide Living legend 🔥🔥

@Olamide This is the teni I fucking know 😭😭😭😭 I miss this teni @Olamide u cooked on this by the way

@Olamide Another banger from Oba Orin @TeniEntertainer ft Legend Baddo. I saw your earlier this morning and I was saying hello

@Olamide Baddo features Dey drop b2b Hope dis bangs

@Olamide “Kindly work with Pheelz. You guys have mad synergy… I can’t stop listening to your songs that’s he produced

@Olamide We're eating good tonight 😋 I've been waiting for this all my life

@Olamide Omo, all of una just dey chop Baddo 🤭❤️

@Olamide Una go sing mid song com dey add Baddo🤦♂️ My 🐐 don suffer

@Olamide ObaTeni, your success will never seize.

@Bowale001 @Olamide That 2024 run . Baddo thank you sir

@Olamide Baddo again !!! Omg, no naw 🐐🐐. YBNL MAFIA, active

@Olamide You and Olamide don bursts my head since morning

@Olamide Olamide get many features this year gan oo😂😭. But teni dey creative gan oo

@Olamide Na too much money cause all this fooling😂

@Olamide On repeat @Olamide @TeniEntertainer

@Olamide Burst brain 😂

@Olamide Teni 4 lyf ❤💚❤💚

@Tblackjabulani2 @Olamide Active

@Olamide mama dey always burst my head 😅❤️

@Olamide NTA dey find you o

@Olamide

@Olamide Teni no just well

@Olamide MOMMY ZION & DADDY ZION

@Olamide 🔥🔥🔥🔥

@Olamide E Sha ma pa baddoo fun wa

@Olamide Someone should tell @Olamide he’s too good ! Ahh king 😩 abeg keep my verse Oba mii.. Your boy dey come sooner.

@ifelewa_ @Olamide Badoo is giving us back to Back ooo

@Olamide If the song no later dope, we go get issue.
Похожие видео
ZION ACOUSTIC FT Olamidé OUT NOW ON YOUTUBE
OBA ORIN THE REAL IDAN
54,310 просмотров • 2 месяцев назад



