Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
ZLANTAN ๐ฟ๐ฅค
885,293 Aufrufe โข vor 4 Monaten โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

It's your turn. Portable no go rest ๐คฃ

@official_funkid Before the fight ๐

Zlatan keep dragging portable balls ๐คฃ watch out for zlatan vs portable

Everyday for cho cho. One dey for world President. ๐คฃ

@ExcalaSOG Guyyyy na now I see that Carter left blow, I feel am here ๐๐ญ๐ญ๐ญ if I be portable I go dey vex

Bro has been silent all this while ๐

Chop wire make u lock up

Wetin zlatan really do portable ๐๐๐e mention zlatan pass heโs music career for this video

@Bellosomod Make you and am finish the quanta for ring ๐

By Tomorrow morning portable go don drop like 20 videos before everybody wakes up๐๐

Portable after seeing this video ๐ญ

@_ikofficial This guy๐น

Portable and zlatan this week

@Zlatan_Ibile abeg leave him neck no vex ๐๐๐ค๐ญ

๐คฃ๐คฃ๐

Brooo!!!! portable don too make mouth ๐คฃ๐คฃ see as carter efe dey pound him face steadly ๐คฃ๐คฃ anytime wey portable rewatch this match ๐คฃ๐คฃhe dey always run m@d mentally ๐ see clear face pounding! ๐๐คฃnobody happy reach zlatan sehh๐คฃ๐คฃ

@roadmanclinton Na why you happy gan for that win๐๐

Zlatan na portable headache for this industry ๐๐

@_iffey_xo Na zlatan happy pass ๐๐

And if portable face zlatan, zlatan go beat am blue black, na all those people wey no fit fight dey get mouth pass

Ouch what a tragedy ๐คฃ๐ Carter beat both portable and him juju ๐ฉ๐ WHAT A BLOW๐ฑ

Is not portable? He's the king of clout chasing. By now we should know his strategy, always looking for who to have beef with and in the absence of that he enters the ring then releases a song

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Heโs waiting for you in the boxing ring.

@Olami_leycon Carter beat portable on zlatan behalf. ๐ญ๐

@dolly_pee0 The most happiest and sweetest revenge is when someone else takes it for you

Zanku dey take everything like play LMAO ๐ if him wan do potable something na once

Zlatan de give this one nightmare

@wozilstiches ๐ no be ur own zlatan e de mention now ๐

Zankuu!! Press e neck for me๐๐nor leave am

@yungkissturner6 the obsession ๐

๐๐๐๐

@_ikofficial Omo I know no why e Dey sweet me. Maybe na d edit o abi na d Repetition of Zlatan ๐๐๐๐๐๐. Either ways Ofe PA

