Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
ZLANTAN 🍿🥤
885,293 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

It's your turn. Portable no go rest 🤣

@official_funkid Before the fight 😂

Zlatan keep dragging portable balls 🤣 watch out for zlatan vs portable

Everyday for cho cho. One dey for world President. 🤣

@ExcalaSOG Guyyyy na now I see that Carter left blow, I feel am here 😂😭😭😭 if I be portable I go dey vex

Bro has been silent all this while 😂

Chop wire make u lock up

Wetin zlatan really do portable 😂😂😂e mention zlatan pass he’s music career for this video

@Bellosomod Make you and am finish the quanta for ring 😂

By Tomorrow morning portable go don drop like 20 videos before everybody wakes up😂😂

Portable after seeing this video 😭

@_ikofficial This guy😹

Portable and zlatan this week

@Zlatan_Ibile abeg leave him neck no vex 😂😂😤😭

🤣🤣😂

Brooo!!!! portable don too make mouth 🤣🤣 see as carter efe dey pound him face steadly 🤣🤣 anytime wey portable rewatch this match 🤣🤣he dey always run m@d mentally 😂 see clear face pounding! 😂🤣nobody happy reach zlatan sehh🤣🤣

@roadmanclinton Na why you happy gan for that win😂😂

Zlatan na portable headache for this industry 😂😂

@_iffey_xo Na zlatan happy pass 😂😂

And if portable face zlatan, zlatan go beat am blue black, na all those people wey no fit fight dey get mouth pass

Ouch what a tragedy 🤣😂 Carter beat both portable and him juju 😩🙃 WHAT A BLOW😱

Is not portable? He's the king of clout chasing. By now we should know his strategy, always looking for who to have beef with and in the absence of that he enters the ring then releases a song

🤣🤣🤣

He’s waiting for you in the boxing ring.

@Olami_leycon Carter beat portable on zlatan behalf. 😭😂

@dolly_pee0 The most happiest and sweetest revenge is when someone else takes it for you

Zanku dey take everything like play LMAO 😂 if him wan do potable something na once

Zlatan de give this one nightmare

@wozilstiches 😂 no be ur own zlatan e de mention now 😂

Zankuu!! Press e neck for me😂😂nor leave am

@yungkissturner6 the obsession 😂

😂😂😂😂

@_ikofficial Omo I know no why e Dey sweet me. Maybe na d edit o abi na d Repetition of Zlatan 😂😂😂😂😂😂. Either ways Ofe PA

